- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
2Baba
-
I Dey Feel Like
2Face Idibia feat. VIP
You know wetin I dey fell ehn! You know wetin I dey fell ehn! (No be small matter) echo You know wetin I dey fell ehn! You know wetin I dey fell ehn! (No be small matter) echo See girl the way wey you dey do me I must confess say I love you really truly I will do anything for you anything you want me to do
Oh my girl e you are the one that I look at as
heavenly
you are the one that I adore
and I know I can die for you see
My angel the one that makes me smile my angel the one that gives me joy
the one that makes me strong when I'm in the midst of
temptation you are the one that makes me feel
like I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say I dey feel like Obasanjo eee! because you love (love me) I dey feel like Tinubu ooo! because you care for me (care for me care for me) I dey feel like Jay Z eee! because you fine like beyonce
(beyonce) I dey feel like Jolly Nyame because you dey burn my heart
dey like Mandela because you dey fight for me (fight for me)
I dey feel like Bob Marley ooo because you dey high me (high me)
See see this love! eeh no be small matter (matter matter) me and you my girl 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
God dey together forever (ever ever) and no other man can put us asunder (asunder) that's why I promise to love you
till the end of my life (life life) see this girl I dey harsh for her matter If you try her no be small quanta me and you go enter the same one bata (bata)
Eee! See see my angel the one that gives hope you are the one that gives me hope when I'm at the end of the world you are the one that makes me feel like I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say I dey feel like Obasanjo eee! because you love me (love me love me) dignified is the way that I'm feeling because you care for me (care for me care for me) I dey feel like Akume because you dey feel me (feel me feel me) I dey feel like Mandela eeh because you dey fight for me (fight for me) I dey feel Oaaa! because you love me (love me) I dey feel I dey feel like (feel like) because you need me (love me) see I love you (I love you) because you love me (love me) see I need you (need you) because you need me (love me) see I want you because you want me (want me) see I love you because you love me (love me) I dey feel like Atiku ooo! because you want me (want me) feeling a young Alaji because you dey burn my heart I dey feel like a very royal highness because you explode me (explode me) and I dey feel like Bill Clinton ooo because you trip for me I dey feel like Donald Duke because you dey buy things for me I dey feel like eee! aaa! because I dey buy things for you we must feel like we love ourselves because we dey feel ourselves eee! eee! eee! eee! because you love me
-
|