- 歌詞
- 專輯列表
Kenny Kore
-
Dide
on the beat Ehhhhh Baba loke na You I know say E dey reign Emi a juba, E gba, iba re eh E get one matter wey I want make you hear Dide eh, dide, today eh, dide eh Ota ma n yo mi, won bere pe n'ibo le wa Won ni mi o lowo, mi o ni moto, mi o l'ewa Baba, se iyen da? Ehn, se iyen da? Dide eh, dide, today eh, dide eh
Dide now Sir Na only You I get o Dide now Sir Na only You I need o Dide now sir Na only You I want o Dide eh, dide, today eh, dide eh Dide now Sir Na only You I call o Dide now Sir (Nitori mi dide) Na only you I need o Dide now Sir (Ninu agbara dide) Na only You I want o Dide eh, dide, today eh, dide eh The experience I want be say Prepare a table for me so tey Make people dey talk say whether I do juju Dide eh, dide, today eh, dide eh All my life, it's You that I know oh oh Prove Yourself on my behalf But not my will let Yours be done Dide eh, dide, today eh, dide eh
Dide now Sir (C'mon ah) Na only You I get o Dide now Sir (Only You, only You) Na only You I need o Dide dahun sir (Have mercy oh Father) Na only You I want o Dide eh, dide, today eh, dide eh Dide now Sir (Teach me to number my days) Na only You I call o 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Dide now Sir (Nitori mi dide) Na only you I need o Dide now Sir (Ninu agbara dide) Na only You I want o Dide eh, dide, today eh, dide eh Open up o you gates Be lifted up you everlasting doors Let the King of Glory come in today eh eh Why should I feel discouraged? Why should the shadows scorn? When the Jesus is my portion.
Dide now Sir (Answer God, I take God beg You) Na only You I get o Dide now Sir (I believe, help my unbelief) Na only You I need o Dide now sir (Teach me to count my blessings) Na only You I want o Dide eh, dide (And apply my heart to thanksgiving) Today eh, dide eh Dide now Sir (Dami lohun o) Na only You I call o Dide now Sir (Dami lohun o o) Na only you I need o Dide now Sir (S'eb'omo Re ni mo je) Na only You I want o Dide eh, dide, today eh, dide eh Dide eh eh Dide eh eh eh Oh Lord dide Dide eh... Uh Only You I need o, dide Only You I want o, dide Na only You I get o, dide dide ah Na only You I get o, dide Baba Only You I get o dide STO on the beat
-
|