- Lyrics
- Album list
Sammie Okposo
-
No Wahala Only Halleluyah
Hey Yea yea yea yeee-ea Hey This is the welu welu master Yea yea yea yea yea……. Charlce d Duke on the beat o Hey Ehn ehn. As you see me so I no get wahala at all As you see me so Na only halleluyah As you see me so I no get wahala As you see me so Na only halleluyah
When I look at my life Na your goodness and mercy I dey see O eh eh eh Eh All the many many things wey you done do for me papa My mouth no fit talk am o eh You gave your life to set me free Give me a brand new start and a new story Which kind God be this I've never seen this kind before You carry all my sorry away I go praise you everyday I don't need to worry Cos you don change my story
As you see me so I no get wahala eh Na only halleluyah eh…. Eh eh eh eh. As you see me so I no get wahala eh Na only halleluyah eh…. Eh eh eh eh.
Halleluyah No wahala Halleluyah No wahala Halleluyah…. Eh eh eh eh Halleluyah No wahala Halleluyah No wahala Halleluyah…. Eh eh eh eh Eh!
Na because of you I dey shine eh Na because of you I dey pose Na because of you I dey make shakara eh… Bad belle people dem dey eye me Dem dey gather to try me Ogeneme go scatter dem plan eh Eh eh eh eh Eh! Anybody wey dig pit Dig pit for me Dem go fall inside eh Ya ka ta! So me I no dey worry Me I no dey fear eh God is for me Nobody can hold me Find more lyrics at ※ Mojim.com I dey praise my God eh I no get e problem eh. Eh eh eh eh
As you see me so I no get wahala eh Na only halleluyah eh…. Eh eh eh eh. As you see me so I no get wahala eh Na only halleluyah eh…. Eh eh eh eh.
Halleluyah No wahala Halleluyah No wahala Halleluyah…. Eh eh eh eh Halleluyah No wahala Halleluyah No wahala Halleluyah…. Eh eh eh eh Eh!
As you see me so I no get wahala As you see me so Na only halleluyah o As you see me so I no get wahala As you see me so As you see me so As you see me so I no get wahala As you see me so Na only halleluyah
As you see me so I no get wahala eh Na only halleluyah eh…. Eh eh eh eh. As you see me so I no get wahala eh Na only halleluyah eh…. Eh eh eh eh.
Halleluyah No wahala Halleluyah No wahala Halleluyah…. Eh eh eh eh Halleluyah No wahala Halleluyah No wahala Halleluyah…. Eh eh eh eh Eh!
I no get wahala o As you see me so Ah na only halleluyah o Yes o……. Na so!
-
|